Wednesday 16 March 2016

Paul Okoye cries as he addresses P Square split in an emotional song ''Call Heaven''


Paul Okoye has released a heart breaking snippet of his new track ''Call heaven'' where he addresses his split with his brother Peter..He says he wishes his parents were alive to intervene ..Part of the lyrics go...

Make somebody please call heaven,
make I tell my mama say e don happen
oh papa na that level
wey I promise you say e no go happen
If to say una dey for everything wey dey happen today
we no for misbehave
All man for the concentrate
Wherever you are
We no be who we are

coz if to say una dey
for everything wey dey happen today
E for be say una for intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
See the fans all of them dey shame
(Tears)fade out

No comments:

BLOGGER/ SONG WRITER/ SINGER (237) 676478619

Blog Archive

CEO PADDY WILLYS BLOG

17 things to know about Paddy Willy

Paddy willy will be a year older  today 20 April 2016 so his friend took time to write about him 1. Born in Tabenken Nkambe ...